singles that made hitz. FRENEMIES. THIS SONG TEACHES US THAT IN LIFE WE SHOULD BE CAREFUL WITH PEOPLE WE RELATE WITH. 2Baba Lyrics "Frenemies" (feat. Waje) Oooh ooooo Yeah yeah yeah I pray for wisdom I Pray for strength Ooh ooh ooh ooh ooh Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord, give me bazooka Make I bomb them scatter them from area The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire My brother, no be small matter As I look out through my window Me I no dey see them Abi them don enter house already Dey follow me smoke my kpoli Oh Lord na you go save me And as I take another Step I hear whatever I hear I say who dey there Who go come dey bite me for here Meanwhile before na mosquito I been dey fear Na everything just they dey suspicious in the air I start to follow dem slowly Start to wonder why them won short Themselves off from the glory I start to wonder how them know me And if you check am well Them been dey feature for my story Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord, give me bazooka Make I bomb them scatter them from area The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire My brother, no be small matter And if I do you wrong before you For table all the matter on the floor Would you believe me? ahhh Would you forgive me? Because I don’t want to be living with no bad blood To be friends with the person is not by force I want to live my life abeg make you live yours So make you carry you wahala, make I carry my cross Because I no fit start to explain your problem Me I dey my corner they maintain my problems Negative energy no go ever help me solve them See me see problem Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord, give me bazooka Make I bomb them scatter them from area The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire My brother, no be small matter Wetin you they think before Wetin make you feel say them love you for sure Wetin been dey make you dey believe them before Ohhh because their way no pure Na so them go knock on your door They shine their teeth as them they suck on your blood I say this now as I been talk am before Na saviour wey dey pure... Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their falacies For my house oh or even if na overseas Oh Lord, give me bazooka Make I bomb them scatter them from area The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire My brother, no be small matter. TO GET MORE SINGLES CHECK OUR WEBSITE FOR SONGS AND OUR LATEST UPDATES

Comments

Popular posts from this blog

Latest Nigeria Mind Blowing Media